Read here:
I gave my dad the car E-Money gifted me, but he demanded I buy him a house for the car to stay or take it back, even my mom was J£alous about it. When I dey school dey huπgry my daddy go collect salary e go leave me go m£et woman — Tiktokker Peller, Reveals to the public of his personal story
Make I gist Una small about my daddy Because if him later come online, me I no sabi am.

That car wey E-Money give me, I give my daddy, my mummy even dey j£alous say that car big pass her own car. But my daddy come say e dey park the car for filling station. And him get house o.

E come dey thr£∆ten me say make I buy house wey de car go dey stay. Say him dey park the car for filling station. Say make I come carry the car if I no go buy the house.
Na him I tell them say make them go carry that car for me. E no come drop am. Month don end I suppose send am money but I no go send am.

When I dey school dey huπgry my daddy go collect salary e go leave me go m£et woman..."
Follow estherokeketv on Facebook.
Visit our blog @www.estherokeketv.com for daily news and videos.

0 comment